Ticker

6/recent/ticker-posts

Header Ads Widget

Responsive Advertisement

Anthony Ifechukwudi wey people sabi as Praise Anthony him dun pull out him first single
inside this ogbonge music he tell us say na baba God nai we go first halla anytime wey
we wake up.
Dis music na music wey you go dey like to listen to anytime you wake up,,
Make una tell who never here say Uwese by Praise Anthony dun come come out

Oya Hit de download button.
        Download Here

Post a Comment

0 Comments